Letra Holiday | Rema

Holiday - Rema

Música de R B

Holiday | Rema | R B - La Mejor Musica OnLine 2024 Cancion de Rema, Musica OnLine Gratis Musica Para Disfrutar donde te encuentres con amigos o familiares, escucha musica gratis de Holiday | Rema | R B

Musica de Inicio ⚡

Holiday - Rema Lyrics


"Holiday" lyrics Rema Lyrics "Holiday"

Another banger!

First you go be the bad guy
Then you go be the actor
Because I wan feed my family
Na im make me thief my own guy laptop
Came out alive omo me I thank God
My money big you go need tractor
If e be say you wan carry my weight
You go need new gym instructor

Straight out of Benin
I drop Rema EP
2019 they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From India to Asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe

I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday - oya day - oya dey dey dey dey owey

Me and my guys we dey chill we dey kpor kpor
Kpor kpor
Say we no dey ball o
Ball o
Say my circle chekele but we go give you last card check up
Make you no hate make you pray for the abili - abili - ability to catch up
No calculator fit count my surplus
Ema to jó mi mo nshako

Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
One hit I go oversea
Still many people dey laugh me
But I steady believe one favor please
Keep my family strong for me
God I dey on my knees

Straight out of Benin
I drop Rema EP
2019 they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From India to Asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe

I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday - oya day - oya dey dey dey dey owey

I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday - oya day - oya dey dey dey dey owey



Holiday » Rema Letras !!!

Más Música de Rema

  1. 4am - Rema
  2. Addicted - Rema
  3. Alien - Rema
  4. American Love - Rema
  5. Are You There - Rema
  6. Bad Commando - Rema
  7. Bad Commando A Colors Show - Rema
  8. Beamer Bad Boys Ft Rvssian - Rema
  9. Boulevard - Rema
  10. Bounce - Rema
  11. Calm Down - Rema
  12. Calm Down Ft Selena Gomez - Rema
  13. Calm Down Recorded In Paris - Rema
  14. Carry - Rema
  15. Charm - Rema
  16. Corny - Rema
  17. Dirty - Rema
  18. Divine - Rema
  19. Dumebi - Rema
  20. Dumebi Becky G Remix - Rema
  21. Dumebi Henry Fong Jayceeoh Remix - Rema
  22. Dumebi Henry Fong Y Jayceeoh Remix - Rema
  23. Dumebi Major Lazer Remix - Rema
  24. Dumebi Matoma Remix - Rema
  25. Dumebi Michael Brun Remix Ft Mavins Becky G - Rema
  26. Dumebi Rema Remix - Rema
  27. Dumebi Remix Ft Becky G - Rema
  28. Dumebi Vandalized Edit - Rema
  29. Dunno Me Freestyle - Rema
  30. Fame A Colors Encore - Rema
  31. Fyn - Rema
  32. Fyn Ft Aj Tracey - Rema
  33. Ginger Me - Rema
  34. Hold Me Ft 6lack - Rema
  35. Holiday - Rema
  36. Hov - Rema
  37. Iron Man - Rema
  38. Jo - Rema
  39. Lady - Rema
  40. Lady Felix Da Housecat X Chris Trucher Remix - Rema
  41. Love - Rema
  42. Love In The Morning - Rema
  43. Mara - Rema
  44. Ogologoma - Rema
  45. Oroma Baby - Rema
  46. Peace Of Mind - Rema
  47. Peace Of Mind Virgil Abloh Remix With Fela Kuti - Rema
  48. Rainbow - Rema
  49. Reason You - Rema
  50. Rewind - Rema
  51. Runaway - Rema
  52. Soundgasm - Rema
  53. Soundgasm Dj Yo X Max Wallin Remix - Rema
  54. Soundgasm Puri X The Plugz Europe Remix - Rema
  55. Spaceship Jocelyn - Rema
  56. Spiderman - Rema
  57. Time N Affection Ft Chris Brown - Rema
  58. Trap Out The Submarine - Rema
  59. Why - Rema
  60. Wine Ft Yseult - Rema
  61. Wine Recorded In Paris Ft Yseult - Rema
  62. Woman - Rema
  63. Woman Sofi Tukker Remix Ft Mavins - Rema